Content pfp
Content
@
https://warpcast.com/~/channel/base-pidgin
0 reply
0 recast
0 reaction

deniyi.base.eth🐱 pfp
deniyi.base.eth🐱
@deniyi24
Make we no lie Farcaster pro na real deal ó, within how many minutes yesterday, 10k slots pafuke within hours... Una too do abeg, kundus to olof una 👍 As we wey be shrimps no tok gallant to subscribe, make we dey jeje enjoy our normal Farcaster sha Una weldone o🙌
15 replies
12 recasts
15 reactions

ZizyⓂ️ena🎭 🧑‍🦲 pfp
ZizyⓂ️ena🎭 🧑‍🦲
@zizymena
Grandma wey get swag
0 reply
0 recast
1 reaction