A crypto enthusiast and a peace loving person๐๐ญ
793 Followers
Make we no lie Farcaster pro na real deal รณ, within how many minutes yesterday, 10k slots pafuke within hours... Una too do abeg, kundus to olof una ๐ As we wey be shrimps no tok gallant to subscribe, make we dey jeje enjoy our normal Farcaster sha Una weldone o๐
I have 1.5k+ followers ๐ญ. I promise I won't let this fame get to my head, I PROMISE ๐ญ๐ญ๐ญ
If you no serious with your business like this guy, you just dey play ๐๐๐๐
$NUT is going to melt faces Don't be left behind.. Join now before train moves Join the $NUT army