@deniyi24
Make we no lie Farcaster pro na real deal รณ, within how many minutes yesterday, 10k slots pafuke within hours... Una too do abeg, kundus to olof una ๐
As we wey be shrimps no tok gallant to subscribe, make we dey jeje enjoy our normal Farcaster sha
Una weldone o๐