Nathaniel Favour pfp
Nathaniel Favour
@favztouch
Omo, I dun dey doubt this thing ooo Dem say every wallet gets an allocation Wallet wey I no get any fund inside sef qualify with higher allocations than the one I use to farm Airdrop😂
4 replies
0 recast
7 reactions

Whezy pfp
Whezy
@whezy
Lmao Web3 no dey follow logic sometimes 😂 Wallet wey chop vibes and dust dey get more love than the one wey sweat for the farm. Make we just dey play sha 🤷🏽‍♂️💸”
0 reply
0 recast
0 reaction

Nathaniel Favour pfp
Nathaniel Favour
@favztouch
Hmmm Thank God say e no far again Tomorrow everyone's eyes go clear 😂
1 reply
0 recast
1 reaction