Nathaniel Favour
@favztouch
Omo, I dun dey doubt this thing ooo Dem say every wallet gets an allocation Wallet wey I no get any fund inside sef qualify with higher allocations than the one I use to farm Airdrop😂
4 replies
0 recast
7 reactions
Abdulquadri Adedimeji
@doubbleckrown
We move regardless Might be your LAMBO
0 reply
0 recast
0 reaction
Whezy
@whezy
Lmao Web3 no dey follow logic sometimes 😂 Wallet wey chop vibes and dust dey get more love than the one wey sweat for the farm. Make we just dey play sha 🤷🏽♂️💸”
0 reply
0 recast
0 reaction
Je suis Phenomenal
@ayamphenomenal
Shebi i tell you😂
0 reply
0 recast
0 reaction
Golkada Jacob 🦛🔺
@graciousjex-95
Nice congrats
0 reply
0 recast
0 reaction
Emmanuel 🌍 HUDL
@emmyg0184
Till tomorrow
0 reply
0 recast
0 reaction
Ucee
@ennuka
Let's see what happens
0 reply
0 recast
0 reaction