Nathaniel Favour
@favztouch
This one they called it AlphaX Make e better be Alpha The GBA I've experienced so far ehn, e reach to give up, but I still dey here, me sef no know wetin I still dey do here, but I just dey ๐ฅน๐ God of LAMBO! Answer me ๐คฒ๐ต Answer my frens in this space too ๐
3 replies
0 recast
5 reactions
Whezy
@whezy
Hopefully they'll list well. Make this one be your Lambo. I can relate to that story of "you're not eligible" or "the allocation go poor" or "the project no go list well" ๐
0 reply
0 recast
0 reaction
Nathaniel Favour
@favztouch
Omo It's not just being Eligible Allocation sef dey Listing price sef join
1 reply
0 recast
1 reaction