Akomolede Daniel
@einstein
Abeg which food person fit chop, wey hunger no go catch am again?
4 replies
1 recast
7 reactions
Vicadera
@vicadera
Na only if your digestive system no dey work 😅
0 reply
0 recast
0 reaction