Just_Tim(timmyonu.base.eth) pfp
Just_Tim(timmyonu.base.eth)
@timmyonu
It’s Saturday Touch grass today my fans(or not 🌝)
5 replies
0 recast
8 reactions

Manu El Lito pfp
Manu El Lito
@0xjoshabi
My rich boss.
0 reply
0 recast
1 reaction

Just_Tim(timmyonu.base.eth) pfp
Just_Tim(timmyonu.base.eth)
@timmyonu
Boss you no go believe say na my talking stage of 5 years na take me out 🌝
0 reply
0 recast
0 reaction

Manu El Lito pfp
Manu El Lito
@0xjoshabi
Una go just dey lie.
0 reply
0 recast
1 reaction

Just_Tim(timmyonu.base.eth) pfp
Just_Tim(timmyonu.base.eth)
@timmyonu
Na my talking stage of 8 years Dey chop life pass sef 🌝
0 reply
0 recast
0 reaction

Manu El Lito pfp
Manu El Lito
@0xjoshabi
Talking stage for 8 years? πŸ˜‚ Wetin Una dey talk?
0 reply
0 recast
1 reaction