Just_Tim(timmyonu.base.eth)
@timmyonu
Itβs Saturday Touch grass today my fans(or not π)
5 replies
0 recast
8 reactions
Manu El Lito
@0xjoshabi
My rich boss.
0 reply
0 recast
1 reaction
Just_Tim(timmyonu.base.eth)
@timmyonu
Boss you no go believe say na my talking stage of 5 years na take me out π
0 reply
0 recast
0 reaction
Manu El Lito
@0xjoshabi
Una go just dey lie.
0 reply
0 recast
1 reaction
Just_Tim(timmyonu.base.eth)
@timmyonu
Na my talking stage of 8 years Dey chop life pass sef π
0 reply
0 recast
0 reaction
Manu El Lito
@0xjoshabi
Talking stage for 8 years? π Wetin Una dey talk?
0 reply
0 recast
1 reaction
Just_Tim(timmyonu.base.eth)
@timmyonu
The word of God π
0 reply
0 recast
0 reaction