Content pfp
Content
@
https://warpcast.com/~/channel/base-pidgin
0 reply
0 recast
0 reaction

deniyi.base.eth🐱 pfp
deniyi.base.eth🐱
@deniyi24
E get as life go do you, e go be like say make you give up. But the truth be say nobody wey no go face one or two for this life, we just pray say make our suffer kò be forever and make tragedy no be our end As long as life dey, hope boku, and we hope say we sef go rejoice soonest... Una good morning severally ó 😄
7 replies
6 recasts
7 reactions

SODIQ OLAWALE🎩🥚 pfp
SODIQ OLAWALE🎩🥚
@onbloaded
Hmmm, lesson teach to go harder No relent no surrender
0 reply
0 recast
0 reaction