Folaranmi pfp
Folaranmi
@omofolaranmi
Imagination wan wound me,make base just announce one airdrop for active users like this🤔🤔. Nah that time una go see say una idolos too 😂
6 replies
10 recasts
20 reactions

Crypto Tommy pfp
Crypto Tommy
@cryptotommy01
Haha dey play na why ion have anything like idolo o ion even know any idolo sef 😅
0 reply
0 recast
0 reaction

Folaranmi pfp
Folaranmi
@omofolaranmi
I’m happy they are all focused on kaito
0 reply
0 recast
0 reaction