Folaranmi
@omofolaranmi
Imagination wan wound me,make base just announce one airdrop for active users like this๐ค๐ค. Nah that time una go see say una idolos too ๐
6 replies
14 recasts
25 reactions
Crypto Tommy
@cryptotommy01
Haha dey play na why ion have anything like idolo o ion even know any idolo sef ๐
0 reply
0 recast
0 reaction
Folaranmi
@omofolaranmi
Iโm happy they are all focused on kaito
0 reply
0 recast
0 reaction