Content
@
https://warpcast.com/~/channel/fc-africa
0 reply
0 recast
0 reaction
Toph🎩🔵
@tophb
Lmao. What's the difference between Lagos and London 5$ 24hrs @palomasupremacy will pick the winner. @bountybot (Would focus more on funny than logical answers) Feel free to use image or text.
20 replies
1 recast
17 reactions
Nenye_she
@nenye
London people be like “Oh, I’m terribly sorry.” But you see Lagos people ehnn dem dey always vex 😂😹“Wetin be your own na? You no dey see road😠🤣 Ahbi na network? Mtn go whine you 😂😭 Ahbi is it noise? Leave it for Lagos people jare 😭conductor dey shout ijesha ijesha , one man dey sell bitter kola, another dey preach about end time😂🔊
0 reply
0 recast
1 reaction