LoseyiCYT pfp
LoseyiCYT
@loseyi
SHARP UPDATE • get a loan of 15M • buy a land of 6M • build it with 9M • sell it for 25M • repeat the cycle nobody go tell you this update 🧏🏽‍♂️ I dey come, make I go finish this blunt 💨
0 reply
1 recast
9 reactions

Laurel pfp
Laurel
@laurel01
Wetin una dey smoke abeg?😂
1 reply
0 recast
0 reaction

Jhaybee Of Defi pfp
Jhaybee Of Defi
@jhaybeeofdefi
una don start 🥲🥲😹🥸
1 reply
0 recast
0 reaction

Ojuju FX pfp
Ojuju FX
@lastborn0204
Dem dey use 9m build house ? Na hut u wan build?
1 reply
0 recast
0 reaction

Sammy🤓 pfp
Sammy🤓
@sammy-ot
finish your blunt first 😂
1 reply
0 recast
0 reaction

Tzemmy pfp
Tzemmy
@tzemmy01
😂😂🌄 star dream on
1 reply
0 recast
0 reaction

Josephine Oriaku® pfp
Josephine Oriaku®
@josephineoriaku
How do I now pay back the loan?
1 reply
0 recast
0 reaction

Lavender🤎 pfp
Lavender🤎
@lavenderbaby
You and you weird advice 😂
1 reply
0 recast
0 reaction

Believe❄️ pfp
Believe❄️
@ayodejicrea1
Sharp update Are you the one loaning out the 15m
1 reply
0 recast
0 reaction