LoseyiCYT pfp
LoseyiCYT
@loseyi
SHARP UPDATE β€’ get a loan of 15M β€’ buy a land of 6M β€’ build it with 9M β€’ sell it for 25M β€’ repeat the cycle nobody go tell you this update πŸ§πŸ½β€β™‚οΈ I dey come, make I go finish this blunt πŸ’¨
0 reply
1 recast
8 reactions

Laurel pfp
Laurel
@laurel01
Wetin una dey smoke abeg?πŸ˜‚
1 reply
0 recast
0 reaction

LoseyiCYT pfp
LoseyiCYT
@loseyi
Na Cana😭
0 reply
0 recast
1 reaction