Je suis Phenomenal
@ayamphenomenal
I say make i sleep small, una don push me comot from Leaderboard. No be so o🤧
4 replies
0 recast
3 reactions
Holuwagbemegar 🎭
@geetee
This week dey bloody The $3 no worth am at all
0 reply
0 recast
0 reaction