Je suis Phenomenal pfp
Je suis Phenomenal
@ayamphenomenal
I say make i sleep small, una don push me comot from Leaderboard. No be so o🤧
2 replies
0 recast
3 reactions

Whezy pfp
Whezy
@whezy
Omo 😅 This week no funny at all. Everybody dey vex
1 reply
0 recast
0 reaction

Holuwagbemegar 🎭 pfp
Holuwagbemegar 🎭
@geetee
This week dey bloody The $3 no worth am at all
0 reply
0 recast
0 reaction

Ucee pfp
Ucee
@ennuka
Omo no do pass yourself
0 reply
0 recast
0 reaction