Emmanuel ๐ŸŒ HUDL pfp
Emmanuel ๐ŸŒ HUDL
@emmyg0184
Newbie's please and please no more space โš”๏ธโš”๏ธโš”๏ธโš”๏ธ๐Ÿ—ก๏ธ๐Ÿ”ช Una don too dey tap our grace,I no dey chop well again
3 replies
0 recast
5 reactions

Abdulquadri Adedimeji pfp
Abdulquadri Adedimeji
@doubbleckrown
๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Make nobody join again Abi? The space is wide enough to go round for everybody
0 reply
0 recast
0 reaction

Posty neli pfp
Posty neli
@postyneli001
Only him fatness go bring people because them go use am as example of who web3 change him life ๐Ÿ˜‚
0 reply
0 recast
0 reaction

Nathaniel Favour  pfp
Nathaniel Favour
@favztouch
Lol ๐Ÿคฃ This one dun forget he was once a newbie
0 reply
0 recast
0 reaction

BiG M.D๐Ÿ˜Ž๐Ÿ˜Ž pfp
BiG M.D๐Ÿ˜Ž๐Ÿ˜Ž
@abubakarmd9799
Please we dey beg abeg make Una avoid for now make we see something chop biko๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
0 reply
0 recast
0 reaction

Je suis Phenomenal pfp
Je suis Phenomenal
@ayamphenomenal
You wan dey gate keep?๐Ÿ˜‚
0 reply
0 recast
0 reaction

Whezy pfp
Whezy
@whezy
E choke.. Na why lately community just dey receive less allocation from projects because of plenty participation.
0 reply
0 recast
0 reaction