Content
@
https://onchainsummer.xyz
0 reply
26 recasts
26 reactions
IamCharis.base.eth
@iamcharis
Na true you talk Jesse! Naija builders dey show say talent no dey lack for this land. The energy wey we carry enter Base don cos global movement gan sef. And na still thanks to you las las sha, na your support and that of the @base team like @aneri @xenbh.eth @sir-damilare @neodaoist @kabir @seneca @sanaznyc @drewcoffman.eth and our Base Mum @statuette be the backbone wey dey carry us tey tey. We go continue to dey build, we no go stop, we dey here kampe!💯💯
1 reply
2 recasts
7 reactions
Cryptems
@cryptems
See my mama dey write for Pidgin now oo😂 This Base movement don infect all of us even my mama no escape @jessepollak influence Na global wahala be this 😄 We move
1 reply
1 recast
1 reaction
IamCharis.base.eth
@iamcharis
Yo!! Haha😅😂
1 reply
0 recast
1 reaction
Cryptems
@cryptems
😂😂
0 reply
0 recast
1 reaction