Nathaniel Favour  pfp
Nathaniel Favour
@favztouch
This one they called it AlphaX Make e better be Alpha The GBA I've experienced so far ehn, e reach to give up, but I still dey here, me sef no know wetin I still dey do here, but I just dey 🥹😂 God of LAMBO! Answer me 🤲💵 Answer my frens in this space too 🙏
3 replies
0 recast
5 reactions

Je suis Phenomenal pfp
Je suis Phenomenal
@ayamphenomenal
I've seen alot on X i don't think these people are even real. Make we dey watch sha
0 reply
0 recast
0 reaction

Nathaniel Favour  pfp
Nathaniel Favour
@favztouch
Till 17th we go confirm
0 reply
0 recast
1 reaction