Manu El Lito
@0xjoshabi
Omo⦠This police wan lie on top my head o.
9 replies
0 recast
28 reactions
Maverick Of Grandeur
@m4ch
Relax heβs only assisting you. Police are your friendsππ
0 reply
0 recast
1 reaction
Manu El Lito
@0xjoshabi
This one is my real enemy π
0 reply
0 recast
1 reaction
Maverick Of Grandeur
@m4ch
I swr dem go write upside down essay give you, you go read wetin dey paper shock when e happenππ
0 reply
0 recast
1 reaction
Manu El Lito
@0xjoshabi
If you no enter shock make I know Wetin cause am Cause something wey I no do oo
0 reply
0 recast
1 reaction
Maverick Of Grandeur
@m4ch
You sabi am ππ who never jam dem no go understand ππ
0 reply
0 recast
1 reaction
Manu El Lito
@0xjoshabi
You get boss.
0 reply
0 recast
0 reaction