Manu El Lito pfp
Manu El Lito
@0xjoshabi
Omo… This police wan lie on top my head o.
9 replies
0 recast
28 reactions

Maverick Of Grandeur pfp
Maverick Of Grandeur
@m4ch
Relax he’s only assisting you. Police are your friendsπŸ˜‚πŸ˜‚
0 reply
0 recast
1 reaction

Manu El Lito pfp
Manu El Lito
@0xjoshabi
This one is my real enemy 😭
0 reply
0 recast
1 reaction

Maverick Of Grandeur pfp
Maverick Of Grandeur
@m4ch
I swr dem go write upside down essay give you, you go read wetin dey paper shock when e happenπŸ˜‚πŸ˜‚
0 reply
0 recast
1 reaction

Manu El Lito pfp
Manu El Lito
@0xjoshabi
If you no enter shock make I know Wetin cause am Cause something wey I no do oo
0 reply
0 recast
1 reaction

Maverick Of Grandeur pfp
Maverick Of Grandeur
@m4ch
You sabi am πŸ˜‚πŸ˜‚ who never jam dem no go understand πŸ˜‚πŸ˜‚
0 reply
0 recast
1 reaction