Content
@
https://opensea.io/collection/memes-77
0 reply
0 recast
0 reaction
Munachisom🤎
@munachisom
How I wan take explain give my son Chibuzor say greener pasture wey I find come city I never see am😭😭. God abeg do something before something finally do me and my pikin😭
21 replies
0 recast
21 reactions
Ajuma🖤🤍🖤
@zatweirdaj
How your Pikin take get WhatsApp 😹😭
1 reply
0 recast
0 reaction
Munachisom🤎
@munachisom
Na kick and start phone o no reason am😂
0 reply
0 recast
0 reaction