Content pfp
Content
@
https://opensea.io/collection/memes-77
0 reply
0 recast
0 reaction

Munachisom🤎 pfp
Munachisom🤎
@munachisom
How I wan take explain give my son Chibuzor say greener pasture wey I find come city I never see am😭😭. God abeg do something before something finally do me and my pikin😭
21 replies
0 recast
22 reactions

0xFocus.eth pfp
0xFocus.eth
@web3focus
No worry. Pick the call Fes. He fit be say chibuzor sef don pick wire na why he Dey call you 😂😂🤌
1 reply
0 recast
0 reaction

Munachisom🤎 pfp
Munachisom🤎
@munachisom
He don chop IRS abi😂😂😂
0 reply
0 recast
0 reaction