Jimi
@jimifaj
July 3!! Noise go wan kill my neighbors ðŸ˜
2 replies
2 recasts
4 reactions
Grumpy Grandpa
@grumpygrandpa
With that your small JBL. Them dey call animals wey get horn, snail sef dey bring head.
0 reply
0 recast
2 reactions
TrustMeBlack
@trustmeblack
😂😂
0 reply
0 recast
0 reaction