Content
@
0 reply
20 recasts
20 reactions
NØVA ĐX☬
@thunder624g
Something weird happened to me, Like twice this month. omo I dey talk with people for farcaster, Na so one guy dey interact like girl I fess. I thought He was a girl, until I check profile and read through his post na then I sabi say na Guy😔😱. Abeg make we dey check profile o🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2 replies
0 recast
14 reactions