Content
@
https://opensea.io/collection/memes-77
0 reply
0 recast
0 reaction
Munachisom🤎
@munachisom
How I wan take explain give my son Chibuzor say greener pasture wey I find come city I never see am😭😭. God abeg do something before something finally do me and my pikin😭
21 replies
0 recast
21 reactions
Damilola Orimoloye
@techwiz
Just tell ham anyhow Lol 😆 Or make you tell ham say na red u dey see up and down
1 reply
0 recast
0 reaction
Munachisom🤎
@munachisom
I don tell am say na Gba and dust I just Dey see left and right o
1 reply
0 recast
1 reaction