Content
@
0 reply
20 recasts
20 reactions
easytrend.sol
@easytrend
Outside web3 I be tailor So anytime market do me shage na oga chukudi clothes go suffer am lol π QC this cast and tell us what you do offline Probably you get connect from somone in this app You can call me a Web3 Tailor π
20 replies
0 recast
22 reactions
NCSamuel
@samsuccess
Tailors dey vex me wetin no good, dem no dey deliver, excuse dey full their mouth, hope you are different π
1 reply
0 recast
1 reaction