Content
@
https://warpcast.com/~/channel/fc-africa
0 reply
0 recast
0 reaction
Dvyne🎩
@dummie.eth
But my blud, no jokes o Some people dey wait make you fall so dem go fit tell you say dem give you advice and you no follow up. Some still dey talk for your back to other homies say you be bad blood because you dey hammer. Some dey make plans to comot you from the picture, because your own don too much. You fit still be the villain for one person story, for another story, you be hero, everything for life get 2-face. All of us get our personal experience sha, e go be! English version below 👇🏾
14 replies
7 recasts
28 reactions
PETEX 👾
@petex
I sha don see sey no matter wetin you do for this life people go talk, so I just dey do my thing my way now
1 reply
0 recast
1 reaction
Dvyne🎩
@dummie.eth
Bro Even when i don try help person, i don collect insult inside
0 reply
0 recast
0 reaction