Mboy.base.eth
@mboy
Your free 3 months don expire for Apple music, you no dey show us wetin lil durk talk again π
2 replies
1 recast
9 reactions
πΆπ‘πΈπππ
@pascal-fc
Make I hear wetin portable tok small
0 reply
0 recast
0 reaction