Manu El Lito pfp
Manu El Lito
@0xjoshabi
Omo… This police wan lie on top my head o.
9 replies
0 recast
27 reactions

ABDULRAZAQ pfp
ABDULRAZAQ
@onlineflex
You dey use charm? 😆
0 reply
0 recast
1 reaction

Manu El Lito pfp
Manu El Lito
@0xjoshabi
I no even understand again Me wey be pastor pikin 😭
1 reply
0 recast
1 reaction

ABDULRAZAQ pfp
ABDULRAZAQ
@onlineflex
😂😂
0 reply
0 recast
1 reaction

Manu El Lito pfp
Manu El Lito
@0xjoshabi
Make dem sha pity me before my papa come fight them for station 😂💔
1 reply
0 recast
1 reaction