Folaranmi pfp
Folaranmi
@omofolaranmi
You can call me Junior Lieutenant Fola🀝 Zkgm
1 reply
1 recast
12 reactions

Fehgtv pfp
Fehgtv
@fehgtv
On the day of union TGE. Nothing wey person fit tell me na your place I go mount throughout that day... As I dey follow Una dey shout Zkgm now...
0 reply
0 recast
0 reaction

Folaranmi pfp
Folaranmi
@omofolaranmi
I go send you address make we gather touch grass πŸ’€
0 reply
0 recast
0 reaction

Fehgtv pfp
Fehgtv
@fehgtv
Chakam πŸ“Έ
0 reply
0 recast
0 reaction

Folaranmi pfp
Folaranmi
@omofolaranmi
πŸ˜‚πŸ˜‚ Josy said snapshot taken πŸ˜‚
0 reply
0 recast
0 reaction