Olldrie pfp
Olldrie
@olldrie
As a girl the greatest mistake you can make in your life is telling a guy you like him first The chance of you not crying be like wetin popfi dey give me per pop
6 replies
27 recasts
44 reactions

Ojuju FX pfp
Ojuju FX
@lastborn0204
Dey there dey drop anyhow quote, as for the girls make una dey listen to anything u see online. No approach that guy, another person go take am
0 reply
0 recast
0 reaction

Olldrie pfp
Olldrie
@olldrie
Nah fact I dey talk
0 reply
0 recast
0 reaction