Content pfp
Content
@
https://warpcast.com/~/channel/base-pidgin
0 reply
0 recast
0 reaction

Kmayor ๐Ÿฑ pfp
Kmayor ๐Ÿฑ
@kmayor
๐™Ž๐™–๐™›๐™š๐™ˆ๐™ค๐™ค๐™ฃ ๐˜พ๐™€๐™Š ๐™๐™ค๐™ช๐™ฃ๐™™ ๐™‚๐™ช๐™ž๐™ก๐™ฉ๐™ฎ ๐™ž๐™ฃ ๐™๐™Ž ๐˜พ๐™ง๐™ฎ๐™ฅ๐™ฉ๐™ค ๐™๐™ง๐™–๐™ช๐™™ ๐™๐™ง๐™ž๐™–๐™ก Braden Karony don chop gbege. Dem catch am for crypto wahala, and e fit do 45 years for prison. He use lie take deceive investors, come carry millions comot from SafeMoon money pool for im own pocket. One of im padi don already talk say na true. Another one still dey waka. Na big warning be this for all those wey dey run crypto scam. Source: https://s.followin.io/s/CTzgzatvGp
12 replies
13 recasts
14 reactions

Olayemi.base.eth๐ŸŽฉ๐ŸŽญ ๐Ÿฅœ pfp
Olayemi.base.eth๐ŸŽฉ๐ŸŽญ ๐Ÿฅœ
@olayemi49
Make they even kill am rather send it to 45years imprisonment
1 reply
0 recast
1 reaction

Kmayor ๐Ÿฑ pfp
Kmayor ๐Ÿฑ
@kmayor
you re wickeder
0 reply
0 recast
0 reaction