Ryda412 pfp
Ryda412
@ryda412
I wan buy tortoise as pet, but e go always dey inside my wardrobe. I just dey tell una before una go dey spread rumor say na juju😂
7 replies
1 recast
18 reactions

Molidatuna pfp
Molidatuna
@molidatuna
Nothing wey you fit tell me , na JuJu 🤣🤣 You don confess am already
0 reply
0 recast
1 reaction