Content
@
https://warpcast.com/~/channel/shitcasters
0 reply
0 recast
0 reaction
JĪggy
@lollipop001
I catch this hot sun red handed today 😂 Sun wey no get joy e just dey shine like say e vex for person. My own shadow sef no follow me waka again, e just sidon one place dey wait make I come back 😂 Benue sun no be your mate oo. If you no get shades, just dey hide under tree or run shift na survival of the fittest be this😂. Good afternoon farpies💜
3 replies
1 recast
3 reactions
Yazzman
@hopfulme
Eeya Sorry bro
0 reply
0 recast
0 reaction