Jessyblaze pfp
Jessyblaze
@jessyblaze1
Ah! Wetin be this abeg Una wan reck the PJ? God abeg oo... We are all looking for money buh this is crazy 🤣
8 replies
1 recast
15 reactions

Laurel pfp
Laurel
@laurel01
Na because of this kind people, all of us dey collect $2 from projects anyhow
1 reply
0 recast
0 reaction

Jessyblaze pfp
Jessyblaze
@jessyblaze1
Hahahahaha I dey tell you... Before Binance alpha go come join
0 reply
0 recast
1 reaction