Latuns.degen 🎭 🧾 pfp
Latuns.degen 🎭 🧾
@klatuns
I currently rank #1000+ on The Leaderboard. Where do you rank?
0 reply
0 recast
4 reactions

Gasali pfp
Gasali
@mutified1
What’s this leaderboard all about bro
0 reply
0 recast
1 reaction

Latuns.degen 🎭 🧾 pfp
Latuns.degen 🎭 🧾
@klatuns
I no even understand the thing, I just see say e dey trend again, I say make I join
0 reply
0 recast
1 reaction

Gasali pfp
Gasali
@mutified1
πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ all way na way
0 reply
0 recast
1 reaction

Latuns.degen 🎭 🧾 pfp
Latuns.degen 🎭 🧾
@klatuns
Abi πŸ˜‚ How far na, how's pro treating you
0 reply
0 recast
1 reaction

Gasali pfp
Gasali
@mutified1
We just dey carry badge around o, neck don dey pain me selfπŸ˜‚.
0 reply
0 recast
1 reaction

Latuns.degen 🎭 🧾 pfp
Latuns.degen 🎭 🧾
@klatuns
Una dey carry pampa for neck.... And sadly it doesn't even save people from spam
0 reply
0 recast
0 reaction

Gasali pfp
Gasali
@mutified1
Panpa wey b eebu, one month don waka already. We hope for the best. I’m out of spam sha, now on the rewards leaderboard
0 reply
0 recast
1 reaction

Latuns.degen 🎭 🧾 pfp
Latuns.degen 🎭 🧾
@klatuns
I no even dey bother about the spam thing again, make I just dey enjoy Farcaster dey go
0 reply
0 recast
1 reaction

Gasali pfp
Gasali
@mutified1
Abio Na trending coin i dey use do side hustle o, and e dey bring data money legbegbe. Check $HOTDOG i opt in in 94kmc it pumped to 500k+ within 30 mins
0 reply
0 recast
1 reaction

Latuns.degen 🎭 🧾 pfp
Latuns.degen 🎭 🧾
@klatuns
E don tey wey I trade jawe ... I go begin later
0 reply
0 recast
0 reaction

Gasali pfp
Gasali
@mutified1
Pls do. No free airdrop is forthcoming
0 reply
0 recast
0 reaction

Latuns.degen 🎭 🧾 pfp
Latuns.degen 🎭 🧾
@klatuns
Maybe by next week sha, make I find one 20$ use start
0 reply
0 recast
1 reaction

Gasali pfp
Gasali
@mutified1
We self go lambo soon $10k inshallah
0 reply
0 recast
1 reaction