Content pfp
Content
@
https://opensea.io/collection/food-100
0 reply
0 recast
1 reaction

Web Ghost pfp
Web Ghost
@sonic5
E get some kain hunger wey go wire you ehhn,you ho dey remember memory wey no lost up and down.... Moral lesson,any money wey you see ,chop ooo abeg 😂😂😂
2 replies
0 recast
1 reaction

KîdyØffîcîal 💙 pfp
KîdyØffîcîal 💙
@kidyflames
😹 I dey tell you.. Better chop
0 reply
0 recast
0 reaction