Sima Nation pfp
Sima Nation
@kheren
AGAIN, e be like say $ASRR don carry Community play! šŸ˜¤šŸ’” 🚨 Airdrop 1 na only 5% of Total Supply (TS) wey dem allocate for Community. But guess wetin? Inside that small 5%, Team sharply dash Binance ALPHAs 2%, just like that — Leaving we wey hustle, verify, and boost with our own money with only 3% to share! šŸ¤¦šŸ½ā€ā™‚ļø Yes, some people go still benefit, but make we talk true — E no balance at all. This kind decision dey make grassroots supporters feel like say dem no matter. We support, we build hype, we dey loyal — But at the end, na the "big names" dey chop first. šŸ˜ž #ASRRDrop #CryptoNigeria #AirdropWahala #TestnetHustle #SimaNation #Web3Africa #CryptoTransparency #CommunityMatters
0 reply
0 recast
0 reaction