Content pfp
Content
@
https://warpcast.com/~/channel/shitcasters
0 reply
0 recast
0 reaction

Jessyblaze pfp
Jessyblaze
@jessyblaze1
Make una help me beg Starlink... How dem go move from 38k to 57k just like that? I no fit breathe again! Starlink wan finish person. Make we carry this matter go Twitter, tag Elon Musk abeg.
18 replies
2 recasts
28 reactions

BigFeloo šŸŽ© pfp
BigFeloo šŸŽ©
@feloo
Make you and your neighbors dey do sub together na
1 reply
0 recast
0 reaction

Jessyblaze pfp
Jessyblaze
@jessyblaze1
Them dey complain say he don cost
1 reply
0 recast
1 reaction

BigFeloo šŸŽ© pfp
BigFeloo šŸŽ©
@feloo
Make dem go buy mtn router na šŸ˜‚šŸ˜‚šŸ˜‚
1 reply
0 recast
0 reaction

Jessyblaze pfp
Jessyblaze
@jessyblaze1
šŸ¤£šŸ˜‚šŸ¤£
1 reply
0 recast
1 reaction

BigFeloo šŸŽ© pfp
BigFeloo šŸŽ©
@feloo
Na me know how much mtn dey collect from me monthly for the fact that am still conservative with data
1 reply
0 recast
0 reaction

Jessyblaze pfp
Jessyblaze
@jessyblaze1
Serious? Data don cost?
1 reply
0 recast
1 reaction