Ryda412
@ryda412
I wan buy tortoise as pet, but e go always dey inside my wardrobe. I just dey tell una before una go dey spread rumor say na juju😂
7 replies
1 recast
18 reactions
Yazzman
@hopfulme
U say wetin.... No try am
0 reply
0 recast
1 reaction