Content
@
https://warpcast.com/~/channel/itookapicture
0 reply
0 recast
0 reaction
femi
@femiii
I went to fill up my cylinder so i took a picture.
18 replies
0 recast
36 reactions
Manu El Lito
@0xjoshabi
Omo⦠You get money o.
1 reply
0 recast
0 reaction
femi
@femiii
why una dey wyne meπ make una no send my helpers away abeg, i no guide o
1 reply
0 recast
0 reaction
Manu El Lito
@0xjoshabi
Walahi na lie You too guide ππ
1 reply
0 recast
0 reaction
femi
@femiii
me wey dey hustle for farcaster $10
1 reply
0 recast
0 reaction
Manu El Lito
@0xjoshabi
Na lie You just wan dey use am run sub π₯²
0 reply
0 recast
0 reaction