Content
@
0 reply
20 recasts
20 reactions
Keshi
@keshi5
I donβt usually check the leaderboard ... But I peeped this evening and saw myself chilling in the top 600 ππ₯ Omo, I no fit do this alone una engagement dey carry me like Uber. Appreciation no go finish for my mouth ππ½ Letβs turn the heat up small ... Like more, reply more, RECAST like say dem dey share data π Because if we fit reach 600 like playβ¦ top 100 no far again. πππ
18 replies
3 recasts
34 reactions
Damii
@davidswrld
congratulations man
0 reply
0 recast
0 reaction