Content pfp
Content
@
https://opensea.io/collection/memes-77
0 reply
0 recast
0 reaction

Munachisom🤎 pfp
Munachisom🤎
@munachisom
How I wan take explain give my son Chibuzor say greener pasture wey I find come city I never see am😭😭. God abeg do something before something finally do me and my pikin😭
21 replies
0 recast
21 reactions

BLAIZE👑 pfp
BLAIZE👑
@bigblaize16
Tell Chibuzor say as you reach City them tell you say greener pasture just move go abroad so nah money to go abroad you dey try gather. Make him sharply sell one family land send the money give you 😭
1 reply
0 recast
0 reaction

Munachisom🤎 pfp
Munachisom🤎
@munachisom
Way forward o my guy cos omo mehn
0 reply
0 recast
1 reaction