Content pfp
Content
@
https://warpcast.com/~/channel/base-pidgin
0 reply
0 recast
0 reaction

Kmayor 🐱 pfp
Kmayor 🐱
@kmayor
𝙎𝙖𝙛𝙚𝙈𝙤𝙤𝙣 𝘾𝙀𝙊 𝙁𝙤𝙪𝙣𝙙 𝙂𝙪𝙞𝙡𝙩𝙮 𝙞𝙣 𝙐𝙎 𝘾𝙧𝙮𝙥𝙩𝙤 𝙁𝙧𝙖𝙪𝙙 𝙏𝙧𝙞𝙖𝙡 Braden Karony don chop gbege. Dem catch am for crypto wahala, and e fit do 45 years for prison. He use lie take deceive investors, come carry millions comot from SafeMoon money pool for im own pocket. One of im padi don already talk say na true. Another one still dey waka. Na big warning be this for all those wey dey run crypto scam. Source: https://s.followin.io/s/CTzgzatvGp
12 replies
13 recasts
14 reactions

Ayodeji15🎭⚡️🍄Ⓜ️ pfp
Ayodeji15🎭⚡️🍄Ⓜ️
@ayodeji15
Make the guy pay through em nose, e serve am right.
1 reply
0 recast
1 reaction

Kmayor 🐱 pfp
Kmayor 🐱
@kmayor
Lol
0 reply
0 recast
0 reaction