Content pfp
Content
@
https://warpcast.com/~/channel/base-pidgin
0 reply
0 recast
0 reaction

Almukhtar πŸŽ­πŸŒβš‘πŸŽ©πŸ„ pfp
Almukhtar πŸŽ­πŸŒβš‘πŸŽ©πŸ„
@almukhtar
πŸš€ NLC and TUC don reduce dia minimum wage demand to N494,000, but di go slow dey as NGF talk say N60,000 no go fit. Oga Presido Tinubu dey push for better agriculture to boost economy. #NaijaWageTalk #EconomyBoost. Wetin you think say go finalize the matter
17 replies
0 recast
0 reaction

Olayiwola olawale🎭🍌πŸ”₯⚑ pfp
Olayiwola olawale🎭🍌πŸ”₯⚑
@akanke1
Impressive
0 reply
0 recast
0 reaction