Olldrie pfp
Olldrie
@olldrie
As a girl the greatest mistake you can make in your life is telling a guy you like him first The chance of you not crying be like wetin popfi dey give me per pop
6 replies
26 recasts
41 reactions

Farmer1415 pfp
Farmer1415
@abiodun12
Okay na una dey tell us make we dey watch India film ooo
0 reply
0 recast
0 reaction

Olldrie pfp
Olldrie
@olldrie
Make una no watch am again 😂
0 reply
0 recast
1 reaction