Manu El Lito
@0xjoshabi
You go join Yellow house for university ke..?? 😂
0 reply
0 recast
3 reactions
franklin saint 💨
@tobi7thszn
e go soon sabi wetin e dey find for yellow house 😂
0 reply
0 recast
0 reaction
Manu El Lito
@0xjoshabi
Body go tell am make he no worry 😂
0 reply
0 recast
0 reaction