Content pfp
Content
@
https://warpcast.com/~/channel/shitcasters
0 reply
0 recast
0 reaction

Jessyblaze pfp
Jessyblaze
@jessyblaze1
Make una help me beg Starlink... How dem go move from 38k to 57k just like that? I no fit breathe again! Starlink wan finish person. Make we carry this matter go Twitter, tag Elon Musk abeg.
17 replies
2 recasts
25 reactions

Manu El Lito pfp
Manu El Lito
@0xjoshabi
Omo… This money go last me two years. And person dey use am sub. 🙏
1 reply
0 recast
0 reaction

Jessyblaze pfp
Jessyblaze
@jessyblaze1
2 yrs ke U dey whine my nipple?
1 reply
0 recast
0 reaction

Manu El Lito pfp
Manu El Lito
@0xjoshabi
I no dey lie ma 😪🙏
0 reply
0 recast
0 reaction